Sunday 11 March 2018

♥SWEET MOTHER♥ (DULCE MADRE) PRINCE NICO MBARGA WITH LYRICS.

♥SWEET MOTHER♥ (DULCE MADRE) PRINCE NICO MBARGA WITH LYRICS.
Sweet Mother Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. When I dey cry, my mother go carry meshe go say, my pikin, wetin you dey cry ye, ye, stop stop, stop stop make you no cry again oh. When I won sleep, my mother go pet me, she go lie me well well for bed, she cover me cloth, sing me to sleep, sleep sleep my pikin oh. When I dey hungry, my mother go run up and down. she go find me something when I go chop oh. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me When I dey sick, my mother go cry, cry, cry, she go say instead when I go die make she die. O, she go beg God, God help me, God help, my pikin oh. If I no sleep, my mother no go sleep, if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh. Sweet mother I no go forget you, for the suffer wey you suffer for me. You fit get another wife, you fit get another husband, but you fit get another mother? No! And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe. And then on to you men, forget, verily, forget your mother, for if you forget your mother you've lost your life. Dulce madre nunca te olvidaré, por todo el sufrimiento que pasaste por mi. Cuando yo lloraba mi madre me tomaba en su brazos y me decía." Mi niño para de llorar , ya no llores... cuando yo no podía dormir mi madre se acostaba a mi lado, me cubría y me cantaba "duermete mi niño". Cuando tenia hambre mi madre corría y por todos lados me buscaba algo para que yo comiera. Dulce madre nunca voy a olvidarte por todo el sufrimiento que pasaste por mi. Cuando me enfermaba, mi madre lloraba y decía que mejor se moría ella antes que su hijo." Oh Señor ayúdame , ayuda a mi nino!" Si yo no dormia, mi madre no dormia, Si yo no comia ,ella tampoco, ella nunca se nunca se cansaba. Oh Dulce madre nunca voy a olvidarte por todo lo que sufriste por mi. Tú puedes conseguir otra esposa, tú te puedes conseguir otro esposo, pero ¿Puedes conseguir otra madre? No!...Madre si yo te alguna vez te olvido, entonces me estaría olvidando de mi vida y del aire que respiro. Y esto es para ustedes , nunca se olviden de sus madres porque si lo hacen habrán perdido sus vidas.
via YouTube https://youtu.be/H9EIRBb4BAQ

No comments:

Post a Comment